DUMB AND DUMBER 🤣😂🤣😂 POWER & WORKS MINISTER DEM 2😂🤣😂🤣 IN ANY ODA🤣😂🤣😂
Manage episode 416264530 series 3471434
Everybody know the mata😂🤣😂🤣 if u nor.know😁😁😁😁 e dey internet⚡️⚡️⚡️⚡️
How ever u arrange am, u dey right😁😁😁😁 I read am somewhere wia say, Power minister tok say make we nor pay if dem nor gee bqnd A 20hrs light🤣😂🤣😂 for prepaid mata???? 😂🤣😂🤣 nor rush vote na!!!!! Works minister say for KM4, eim see high rises con change the alignment of the biggest infrastructure project Nija🤣😂🤣😂 na mouth Nija dey take design d project KM by KM😂🤣😂🤣 Isi gaju jare, My daddy dey Saudi wt eim masters😁😁😁😁 d rest dey inside mey u listen, con judge d mata, adding ur thinkings as u epp share🤩🤩🤩🤩 Thanking all my listeners jare, On God e go beta aswea❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #inthedaysofsense #inthebookofsolutions #freepalestine #moots #nigeria #africa #affritude #world
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
189 επεισόδια